footwagen

Revision as of 11:47, 21 July 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English foot' and German wagen (Wagon)

Pronunciation

  • fútwádʒìŋ

Play Play

Noun

  • Person leg wey e dey use person dey use leg trek up and down.
  • Di man use im footwagen go Lagos.  — (Egbokhare_2020, The man walked to Lagos.)
  • I never see who go fit go London from lagos here wit footwagen.  — (NSC_2021, Its impossible to find someone who can go to London from Lagos by foot.)


Synonyms

Translations

  • English: Trek