footwagen

Revision as of 11:48, 29 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English foot' and German wagen (Wagon)

Pronunciation

  • fútwádʒìŋ

Play Play

Noun

  • Di leg of person wey dey wakawaka go far.
  • Di man use im footwagen go Lagos.  — (The man walked to Lagos.)
  • I never see who go fit go London from lagos here wit footwagen.  — (Its impossible to find someone who can go to London from Lagos by foot.)


Synonyms

Translations

  • English: Trek