for private

Naija

Etymology

From: English for and private

Pronunciation

  • fɔ̀prívȃt

Play Play


Adverb Phrase

  • Sey person do someting wey only am or people wey no too many sabi wetin e do.
  • Everybody know wetin e dey see for private  — (NSC_2021, Everyone is well aware of what they experience in private.


Synonyms

Translations

  • English: privately