Difference between revisions of "force"

Line 14: Line 14:
 
#:* {{ux|dv|Dem wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all costs.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dem wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all costs.)}}
 
# Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
 
# Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
#:* {{ux|dv|As ground draw am, she come fall wit '''force''', all de drinks she carry for head come break. |(NSC__2021, As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)}}  
+
#:* {{ux|dv|As ground draw am, she come fall wit '''force''', all de drinks she carry for head come break. |(As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)}}  
 
#:* {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.)}}
 
#Na make group dey wey deir own na to use power do someting.  
 
#Na make group dey wey deir own na to use power do someting.  
#:* {{ux|dv|Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so '''force'''. |(NSC_2021, If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)}}
+
#:* {{ux|dv|Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so '''force'''. |(If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)}}
 
# Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting  
 
# Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting  
#:* {{ux|dv|My [[Mama]] na strong '''force''' for her women meeting. |(NSC_2021, My mother is influential in the women's meeting.)}}
+
#:* {{ux|dv|My [[Mama]] na strong '''force''' for her women meeting. |(My mother is influential in the women's meeting.)}}
 
#:* {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)}}
 
#:* {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)}}
 
#Make person  dey work for police   
 
#Make person  dey work for police   
#:* {{ux|dv|My [[Papa]] dey work for '''force'''. |(NSC_2020, My father works with the police force.)}}
+
#:* {{ux|dv|My [[Papa]] dey work for '''force'''. |( My father works with the police force.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 13:03, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English force.

Pronunciation

  • fɔ́s

Play Play

Noun

  1. Wetin mean sey person must do someting.
    • Na by force.  — (NST_cleaned__28523, You must do it! )
    • Dem wan marry by force.  — (KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all costs.)
  2. Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
    • As ground draw am, she come fall wit force, all de drinks she carry for head come break.  — (As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)
    • Dem by force all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by force dem use to enta di building.  — (bbc__4571, The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.)
  3. Na make group dey wey deir own na to use power do someting.
    • Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so force.  — (If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)
  4. Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting
    • My Mama na strong force for her women meeting.  — (My mother is influential in the women's meeting.)
    • Im say Annan na guiding force for good.  — (bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)
  5. Make person dey work for police
    • My Papa dey work for force.  — ( My father works with the police force.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Vigour, uniformed officer

Verb

  • Make Dem use power do someting.
  • Di whole katakata start when some people come force deirself enter de stadium.  — (NSC_2021, The stampede happened when some fans forced their way into the stadium.)
  • Court no go force pikin do wetin e no suppose do.  — Egbokhare_2020, The court cannot act against the will of a child.)
  • Some people feel say dis one go force people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8.  — (bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)


Synonyms

Translations

  • English: force, impose