Difference between revisions of "force"

m (Conversion script moved page Force to force: Converting page titles to lowercase)
 
(11 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* military 0.56 1251, weapon 0.49 115, forces 0.49 456, army 0.49 1430, stop 0.49 2535, order 0.48 1690, weapons 0.48 125, allow 0.47 1182, officers 0.47 466
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English ' force '.
+
From: English ''force''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* fɔ́s
 
* fɔ́s
<sm2>Pcm-ng-force.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-force.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-force.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-force.m.ogg</sm2>  
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 6
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1001
 
* Frequency in raw corpus: 824
 
* Frequency rank in raw corpus: 421
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
force: no definition -- Definition in Naija?
+
#Wetin mean sey person must do someting.
 
+
#:* {{ux|dv|Na by '''force'''.|(NST_cleaned__28523, You must do it! )}}
 
+
#:* {{ux|dv|Dem wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all costs.)}}
# - (frequency:126)
+
# Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
#: {{ux|dv|And e no need '''force'''. |(bbc__4797, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|As ground draw am, she come fall wit '''force''', all de drinks she carry for head come break. |(As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)}}  
#: {{ux|dv|''Im use '''force''' rape me. |(bbc__8417, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.)}}
# case (frequency:107)
+
#Na make group dey wey deir own na to use power do someting.  
#: {{ux|dv|Na by '''force'''. |(NST_cleaned__28523, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so '''force'''. |(If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)}}
#: {{ux|dv|De wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married by force.)}}
+
# Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting
# det (frequency:25)
+
#:* {{ux|dv|My [[Mama]] na strong '''force''' for her women meeting. |(My mother is influential in the women's meeting.)}}
#: {{ux|dv|Im say wen di fuel tanker explode, di '''force''' cari am throway inside gutter. |(bbc__59261, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)}}
#: {{ux|dv|Oga Moshood say di '''force''' go do stop-and-search and go raid wia bad gang dey hide. |(bbc__76779, __no translation__)}}
+
#Make person  dey work for police
# amod (frequency:22)
+
#:* {{ux|dv|My [[Papa]] dey work for '''force'''. |( My father works with the police force.)}}
#: {{ux|dv|Goment don send special '''force''' go Kaduna |(bbc__54480, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Authorities use heavy '''force''' stop di protests and at least 500 people die. |(bbc__18106, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Micheal Adikwu di suspect wey die, na from Benue State and na former police officer wey dem bin dismiss from di '''force'''. |(bbc__67096, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di re-organisation wey di Inspector General promise good to hear, but make im first sack di PRO of di '''force''', because im be liability to di Nigeria Police. |(bbc__1764, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kurdistan dey recognised for Iraq constitution since 2005 and dia people say dem must vote even if di result no be by '''force''' dem use am. |(bbc__62695, __no translation__)}}
 
# case-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|UN no glad for dis kana tin and deh tell Cameroon goment for stop for '''force''' Nigerian refugees back and respect dia right for asylum. |(bbc__27375, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|HCR/Alexis Huguet Ah di call on Cameroon for lef e door open, try for put policy and practice hospitality, stop for '''force''' refugees back, respect e own law and international rights for protect refugees. |(bbc__55169, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di special '''force''' go get; |(bbc__38424, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Human Rights Watch talk say di kain '''force''' military and police use to stop di protest too much, at least 130 die for dia hand. |(bbc__75580, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di Inspector General of Police Mohammed Adamu, bin announce for statement say di word revolution mean say dem go use '''force''' and violence to take ova power. |(bbc__31581, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For arrest Maurice Kamto and some of e leaders dem show how Yaoundé regime over strict, deh wan over show '''force''' and use of arms for make sure say weti weh e bi illegitimate go take place for weti bi legitimate Hilaire Kamga tell BBC. |(bbc__2860, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Help reach dem as goment '''force''' call dem make deh komot enta motor and deh take dem back for Bamenda town. |(bbc__55680, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sisiku Ayuk/Facebook Julius Sisiku Ayuk Tabe na im be di leader of Abazonia Cameroon Territorial Administration Minister, Paul Atanga Nji say de secessionists leader Sisiku Ayuk Tabe and 46 odas weh ngomna '''force''' back from Nigeria dey fine and deh don grow fat. |(bbc__89957, __no translation__)}}
 
# acl-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di to find out how di N8 billion wey de arrange give di '''force''' to upgrade ein training college-dem as dem dey prepare to recruit 10,000 pipo take waka. |(ja102__1920, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Una go remember say, of recent, wi oga presido, Muhammadu Buhari give approval say, make wi Naija police '''force''' recruit 6,000 police constable-dem join di '''force''' to take join fight against wi contri security okamuka-dem . |(ja102__5382, __no translation__)}}
 
# amod-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem accuse di security forces say dem use plenty '''force''', including live bullets, to stop opposition protests. |(bbc__28116, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[Air force|Air force]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Air Commodore Ibikunle Daramola, wey be Air force tok- tok pesin na im tok dis one for inside statement for Abuja. |(bbc__13397, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Air force oga Abubakar say, Umar display di core values of di Air force and dat di Air Force go kontinu to hold Umar for high esteem. |(bbc__13417, __no translation__)}}
 
* [[Police force|Police force]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di Nigerian Police force say dem go chook eye for di mata well well and ensure say dem find out wetin really kill Ogar Jumbo. |(bbc__32043, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But e go take long time, and correct proof to show say change don dey for di Police force, before plenty Nigerians go gree say true-true Di police na your friend. |(bbc__22578, __no translation__)}}
 
* [[air force|air force]]
 
 
 
#: {{ux|dv|When army, navy or air force no dey? |(jw__15594, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im say di area wey di operation cover big well-well so di army don ask air force to support dem. |(bbc__59010, __no translation__)}}
 
* [[force labour|force labour]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Many of dem dey do by force labour and pickin marriage. |(bbc__59914, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E dey mostly happen through by force labour, illegal adoption and sexual slavery. |(bbc__59910, __no translation__)}}
 
* [[force work|force work]]
 
  
#: {{ux|dv|Russia get over one million slaves wey dey do by force work to pay debt with human trafficking to other countries like South Korea, China and Oman for sex work and pickin dey beg for road. |(bbc__86097, __no translation__)}}
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|Di type of slavery dem identify include by force labour through mental and physical threat, pickin wey dey do by force work wey pass im size, pickin soldiers, by force pickin marriage, prostitution, sex slave, and other types. |(bbc__39285, __no translation__)}}
+
* [[Air force]], [[police force]], [[task force]]  
* [[police force|police force]]
 
 
 
#: {{ux|dv|you come carry dem put for inside di police force |(deuber__2546, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Moshood as officer wey no dey fit to remain for police force. |(bbc__35683, __no translation__)}}
 
* [[task force|task force]]
 
 
 
#: {{ux|dv|You want to disturb uh task force, eh? |(deuber__4315, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But tori comot for weekend say police don dey move di task force comot for di state. |(bbc__23605, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* military 0.56 1251, weapon 0.49 115, forces 0.49 456, army 0.49 1430, stop 0.49 2535, order 0.48 1690, weapons 0.48 125, allow 0.47 1182, officers 0.47 466
+
* [[power]]
 
 
====Antonyms====
 
* military 0.56 1251, weapon 0.49 115, forces 0.49 456, army 0.49 1430, stop 0.49 2535, order 0.48 1690, weapons 0.48 125, allow 0.47 1182, officers 0.47 466
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''Vigour'', ''uniformed officer''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
force: impose -- Definition in Naija?
+
* Make Dem use power do someting.
 
+
:* {{ux|dv|Di whole [[katakata]] start when some people  come '''force''' deirself enter de stadium. |(The stampede happened when some fans forced their way into the stadium.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Court no go '''force''' pikin do wetin e no suppose do.|(The court cannot act against the will of a child.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv|Some people feel say dis one go '''force''' people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. |(bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)}}
#: {{ux|dv|Court no go '''force''' pikin do wetin e no suppose do.|no translation}}
 
# mark-obj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|And we dey like no be by '''force''' tings. |(NST_cleaned__28524, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Yemen get over 300,000 slaves wey dey for by '''force''' marriage and work even to pay family debt. |(bbc__50649, __no translation__)}}
 
# - (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Na as Ivory Coast dey drag di TEN oil fields, na im '''force''' Ghana to run go meet di Tribunal to settle di matter. |(bbc__70217, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De must not '''force''' any pikin make e dey disable or refuse am wetin be im own because of di condition of im life. |(hildrights__69, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|When some people try '''force''' dia way, e cause stampede. |(bbc__13519, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mostly dey in our barrack, '''force''', '''force''' men children, na we dey mostly play dat league. |(NST_cleaned__22827, __no translation__)}}
 
# aux-ccomp-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'Dem shave her hair, wear her makeup come '''force''' her to dey sex men' Why I write Will for my cat, Sweety - Kano man |(bbc__8740, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'Dem shave her hair, wear her makeup come '''force''' her to dey sex men' Tiger nut drink fit wake up your sex drive - Nutritionist |(bbc__8739, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Den for Buea, sound for gun '''force''' some youths dem for remain for house, anode resident tok. |(bbc__30035, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Abuse for lawyers, authorities no di lef lawyers see dia customers, deh di torture for get informate from suspects and de way de justice system di work '''force''' dem for for de sit-in strike. |(bbc__11265, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Some people feel say dis one go '''force''' people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. |(bbc__91361, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As di case bin start, di EC bin dey try prove say to vote no be human right as di people wey carry dem go court dey talk, and dem go implement di ROPAA law, so make nobodi '''force''' dem. |(bbc__16780, __no translation__)}}
 
# cc-obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|For global updates, UNHCR say de report weh dem get show say after weh deh arrest and '''force''' 47 Anglophone community leaders for return to Cameroon, violence hot again for Southwest and Northwest. |(bbc__51659, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Gofment no plan to seize lands from states, colonize territories or '''force''' Ruga ontop any partrt of di federation, gofment don clear dat one again and again say di programme no compulsory. Na so di statement tok. |(bbc__3044, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* military 0.56 1251, weapon 0.49 115, forces 0.49 456, army 0.49 1430, stop 0.49 2535, order 0.48 1690, weapons 0.48 125, allow 0.47 1182, officers 0.47 466
+
* [[power]]
 
 
====Antonyms====
 
* military 0.56 1251, weapon 0.49 115, forces 0.49 456, army 0.49 1430, stop 0.49 2535, order 0.48 1690, weapons 0.48 125, allow 0.47 1182, officers 0.47 466
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: impose
+
* English: ''force, impose''

Latest revision as of 13:03, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English force.

Pronunciation

  • fɔ́s

Play Play

Noun

  1. Wetin mean sey person must do someting.
    • Na by force.  — (NST_cleaned__28523, You must do it! )
    • Dem wan marry by force.  — (KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all costs.)
  2. Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
    • As ground draw am, she come fall wit force, all de drinks she carry for head come break.  — (As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)
    • Dem by force all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by force dem use to enta di building.  — (bbc__4571, The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.)
  3. Na make group dey wey deir own na to use power do someting.
    • Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so force.  — (If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)
  4. Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting
    • My Mama na strong force for her women meeting.  — (My mother is influential in the women's meeting.)
    • Im say Annan na guiding force for good.  — (bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)
  5. Make person dey work for police
    • My Papa dey work for force.  — ( My father works with the police force.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Vigour, uniformed officer

Verb

  • Make Dem use power do someting.
  • Di whole katakata start when some people come force deirself enter de stadium.  — (The stampede happened when some fans forced their way into the stadium.)
  • Court no go force pikin do wetin e no suppose do.  — (The court cannot act against the will of a child.)
  • Some people feel say dis one go force people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8.  — (bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)


Synonyms

Translations

  • English: force, impose