Difference between revisions of "force"

 
(5 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na to stand say person must do someting.
+
#Wetin mean sey person must do someting.
:* {{ux|dv|Na by '''force'''. |(NST_cleaned__28523. You must do it! )}}
+
#:* {{ux|dv|Na by '''force'''.|(NST_cleaned__28523, You must do it! )}}
:* {{ux|dv|Dem wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all cost.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all costs.)}}
* Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
+
# Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
:* {{ux|dv|As ground draw am fall down, all de drinks she carry fall come break. |(NSC__2021. As she slipped, all the drink on her head hi the floor too and broke.)}}  
+
#:* {{ux|dv|As ground draw am, she come fall wit '''force''', all de drinks she carry for head come break. |(As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)}}  
:* {{ux|dv|Micheal Adikwu di suspect wey die, na from Benue State and na former police officer wey dem bin dismiss from di '''force'''. |(bbc__67096. )}}
+
#:* {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.)}}
:* {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, __The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.__)}}
+
#Na make group dey wey deir own na to use power do someting.  
* Na group wey deir own na to use power do someting.  
+
#:* {{ux|dv|Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so '''force'''. |(If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)}}
:* {{ux|dv|Goment don send special '''force''' go Kaduna |(bbc__54480. The government has sent a special squad to Kaduna.)}}
+
# Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting  
:* {{ux|dv|Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so '''force'''. |(NSC_2021. If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)}}
+
#:* {{ux|dv|My [[Mama]] na strong '''force''' for her women meeting. |(My mother is influential in the women's meeting.)}}
* Make person or someting dey give support or dey encourge person or someting  
+
#:* {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)}}
:* {{ux|dv|My [[Mama]] na strong '''force''' for her women meeting. |(NSC_2021, My mother is influential in the women's meeting.)}}
+
#Make person  dey work for police   
:* {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)}}
+
#:* {{ux|dv|My [[Papa]] dey work for '''force'''. |( My father works with the police force.)}}
* Make person  dey work for police   
 
:* {{ux|dv|My [[Papa]] dey work for '''force'''. |(NSC_2020, My father works with the police force.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
 
* [[Air force]], [[police force]], [[task force]]  
 
* [[Air force]], [[police force]], [[task force]]  
  
Line 34: Line 31:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Vigour''
+
* English: ''Vigour'', ''uniformed officer''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Na to use power do someting.
+
* Make Dem use power do someting.
:* {{ux|dv|Him use '''force''' rape me. |(bbc__8417. He raped me.)}}
+
:* {{ux|dv|Di whole [[katakata]] start when some people  come '''force''' deirself enter de stadium. |(The stampede happened when some fans forced their way into the stadium.)}}
:* {{ux|dv|De whole [[katakata]] start when some people  come '''force''' deirself enter de stadium. |(NSC_2021. The stampede happened following forceful entry by some fans.)}}
+
:* {{ux|dv|Court no go '''force''' pikin do wetin e no suppose do.|(The court cannot act against the will of a child.)}}
:* {{ux|dv|Court no go '''force''' pikin do wetin e no suppose do.|Egbokhare_2020. The court cannot act against the will of a child.)}}
 
 
:* {{ux|dv|Some people feel say dis one go '''force''' people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. |(bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)}}
 
:* {{ux|dv|Some people feel say dis one go '''force''' people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. |(bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)}}
  
Line 48: Line 44:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''impose''
+
* English: ''force, impose''

Latest revision as of 13:03, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English force.

Pronunciation

  • fɔ́s

Play Play

Noun

  1. Wetin mean sey person must do someting.
    • Na by force.  — (NST_cleaned__28523, You must do it! )
    • Dem wan marry by force.  — (KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all costs.)
  2. Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
    • As ground draw am, she come fall wit force, all de drinks she carry for head come break.  — (As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)
    • Dem by force all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by force dem use to enta di building.  — (bbc__4571, The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.)
  3. Na make group dey wey deir own na to use power do someting.
    • Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so force.  — (If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)
  4. Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting
    • My Mama na strong force for her women meeting.  — (My mother is influential in the women's meeting.)
    • Im say Annan na guiding force for good.  — (bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)
  5. Make person dey work for police
    • My Papa dey work for force.  — ( My father works with the police force.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Vigour, uniformed officer

Verb

  • Make Dem use power do someting.
  • Di whole katakata start when some people come force deirself enter de stadium.  — (The stampede happened when some fans forced their way into the stadium.)
  • Court no go force pikin do wetin e no suppose do.  — (The court cannot act against the will of a child.)
  • Some people feel say dis one go force people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8.  — (bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)


Synonyms

Translations

  • English: force, impose