Difference between revisions of "force"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Make person or decision mean say person must do someting. |
:* {{ux|dv|Na by '''force'''. |(NST_cleaned__28523. You must do it! )}} | :* {{ux|dv|Na by '''force'''. |(NST_cleaned__28523. You must do it! )}} | ||
:* {{ux|dv|Dem wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all cost.)}} | :* {{ux|dv|Dem wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all cost.)}} | ||
* Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen. | * Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen. | ||
− | :* {{ux|dv|As ground draw am fall | + | :* {{ux|dv|As ground draw am, she come fall wit '''force''', all de drinks she carry for head come break. |(NSC__2021. As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)}} |
− | |||
:* {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, __The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.__)}} | :* {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, __The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.__)}} | ||
− | * Na group wey deir own na to use power do someting. | + | * Na make group dey wey deir own na to use power do someting. |
− | |||
:* {{ux|dv|Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so '''force'''. |(NSC_2021. If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)}} | :* {{ux|dv|Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so '''force'''. |(NSC_2021. If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)}} | ||
− | * Make person or someting dey give support or dey | + | * Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting |
:* {{ux|dv|My [[Mama]] na strong '''force''' for her women meeting. |(NSC_2021, My mother is influential in the women's meeting.)}} | :* {{ux|dv|My [[Mama]] na strong '''force''' for her women meeting. |(NSC_2021, My mother is influential in the women's meeting.)}} | ||
:* {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)}} | :* {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)}} | ||
* Make person dey work for police | * Make person dey work for police | ||
:* {{ux|dv|My [[Papa]] dey work for '''force'''. |(NSC_2020, My father works with the police force.)}} | :* {{ux|dv|My [[Papa]] dey work for '''force'''. |(NSC_2020, My father works with the police force.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Micheal Adikwu di suspect wey die, na from Benue State and na former police officer wey dem bin dismiss from di '''force'''. |(bbc__67096. Micheal Adigwe the suspect who died, hails from Benue State and was a dismissed uniformed officer.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | |||
* [[Air force]], [[police force]], [[task force]] | * [[Air force]], [[police force]], [[task force]] | ||
Line 34: | Line 32: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''Vigour'' | + | * English: ''Vigour'', ''uniformed officer'' |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 19:25, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English force.
Pronunciation
- fɔ́s
Noun
- Make person or decision mean say person must do someting.
- Na by force. — (NST_cleaned__28523. You must do it! )
- Dem wan marry by force. — (KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all cost.)
- Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
- As ground draw am, she come fall wit force, all de drinks she carry for head come break. — (NSC__2021. As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)
- Dem by force all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by force dem use to enta di building. — (bbc__4571, __The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.__)
- Na make group dey wey deir own na to use power do someting.
- Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so force. — (NSC_2021. If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)
- Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting
- My Mama na strong force for her women meeting. — (NSC_2021, My mother is influential in the women's meeting.)
- Im say Annan na guiding force for good. — (bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)
- Make person dey work for police
- My Papa dey work for force. — (NSC_2020, My father works with the police force.)
- Micheal Adikwu di suspect wey die, na from Benue State and na former police officer wey dem bin dismiss from di force. — (bbc__67096. Micheal Adigwe the suspect who died, hails from Benue State and was a dismissed uniformed officer.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Vigour, uniformed officer
Verb
- Na to use power do someting.
- Him use force rape me. — (bbc__8417. He raped me.)
- De whole katakata start when some people come force deirself enter de stadium. — (NSC_2021. The stampede happened following forceful entry by some fans.)
- Court no go force pikin do wetin e no suppose do. — Egbokhare_2020. The court cannot act against the will of a child.)
- Some people feel say dis one go force people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. — (bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)
Synonyms
Translations
- English: impose