Difference between revisions of "forget"

Line 19: Line 19:
 
:* {{ux|dv| No be sey I no know wetin to do. '''Forget'''! I know wetin I go do am. |(NSC_2021, It isn't that I don't know what to do. Don't even think about it! I know what I will do to him.)}}
 
:* {{ux|dv| No be sey I no know wetin to do. '''Forget'''! I know wetin I go do am. |(NSC_2021, It isn't that I don't know what to do. Don't even think about it! I know what I will do to him.)}}
 
:* {{ux|dv| Wetin dey worry you? '''Forget'''! me and you no be mate. |((NSC_2021, What is your problem. Don't even think about it! I'm not your age mate.)}}
 
:* {{ux|dv| Wetin dey worry you? '''Forget'''! me and you no be mate. |((NSC_2021, What is your problem. Don't even think about it! I'm not your age mate.)}}
=====Translation====
+
====Translation====
 
* English: ''Forget it'''
 
* English: ''Forget it'''

Revision as of 11:06, 12 January 2022

Naija

Etymology

  • From: English forget

Pronunciation

fɔ̀gɛ̂t

Play Play

Verb

  • Make someting comot for person brain
  • I say make you write am for paper because just now, you go say you forget am.  — (NSC_2021, I'm saying that you should write it down on paper because you'll soon say that you've forgotten it.)
  • No tink sey because person no call you, e mean sey di person forget you.  — (NSC_2021, Don't think that because a person didn't call you it means the person forgot you.)

Translation

  • English: forget

Interjection

  • Word wey de dey take tell person make e leave matter.
  • No be sey I no know wetin to do. Forget! I know wetin I go do am.  — (NSC_2021, It isn't that I don't know what to do. Don't even think about it! I know what I will do to him.)
  • Wetin dey worry you? Forget! me and you no be mate.  — ((NSC_2021, What is your problem. Don't even think about it! I'm not your age mate.)

Translation

  • English: Forget it'