Difference between revisions of "forget"
(→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make someting comot for person brain | + | * Make someting comot for person brain. |
:* {{ux|dv| I say make you write am for paper because just now, you go say you '''forget''' am.|(NSC_2021, I'm saying that you should write it down on paper because you'll soon say that you've forgotten it.)}} | :* {{ux|dv| I say make you write am for paper because just now, you go say you '''forget''' am.|(NSC_2021, I'm saying that you should write it down on paper because you'll soon say that you've forgotten it.)}} | ||
:* {{ux|dv| No tink sey because person no call you, e mean sey di person '''forget''' you. |(NSC_2021, Don't think that because a person didn't call you it means the person forgot you.)}} | :* {{ux|dv| No tink sey because person no call you, e mean sey di person '''forget''' you. |(NSC_2021, Don't think that because a person didn't call you it means the person forgot you.)}} |
Revision as of 12:02, 21 July 2022
Naija
Etymology
- From: English forget
Pronunciation
fɔ̀gɛ̂t
Verb
- Make someting comot for person brain.
- I say make you write am for paper because just now, you go say you forget am. — (NSC_2021, I'm saying that you should write it down on paper because you'll soon say that you've forgotten it.)
- No tink sey because person no call you, e mean sey di person forget you. — (NSC_2021, Don't think that because a person didn't call you it means the person forgot you.)
Translation
- English: forget
Interjection
- Word wey de dey take tell person make e leave matter.
- No be sey I no know wetin to do. Forget! I know wetin I go do am. — (NSC_2021, It isn't that I don't know what to do. Don't even think about it! I know what I will do to him.)
- Wetin dey worry you? Forget! me and you no be mate. — ((NSC_2021, What is your problem. Don't even think about it! I'm not your age mate.)
Translation
- English: Forget it'