Difference between revisions of "forget"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms=== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Translat...")
 
 
(8 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
* From: English ''forget''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
===POS===
+
fɔ̀gɛ̂t
#
+
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
<sm2>Pcm-ng-forget.f.ogg</sm2>
====Related forms===
+
<sm2>Pcm-ng-forget.m.ogg</sm2>
====Synonym====
+
 
====Antonym====
+
===Verb===
 +
* Make someting comot for person brain./ Make person no remember someting.
 +
:* {{ux|dv| I say make you write am for paper because just now, you go say you '''forget''' am.|(I'm saying that you should write it down on paper because you'll soon say that you've forgotten it.)}}
 +
:*  {{ux|dv| No tink sey because person no call you, e mean sey di person '''forget''' you.  |(Don't think that because a person didn't call you it means the person forgot you.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''forget''
 +
 +
===Interjection===
 +
* Word wey de dey take tell person make e leave matter.
 +
:* {{ux|dv| No be sey I no know wetin to do. '''Forget'''! I know wetin I go do am. |(It isn't that I don't know what to do. Don't even think about it! I know what I will do to him.)}}
 +
:* {{ux|dv| Wetin dey worry you? '''Forget'''! me and you no be mate. |(What is your problem. Don't even think about it! I'm not your age mate.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''Forget it''

Latest revision as of 12:01, 29 February 2024

Naija

Etymology

  • From: English forget

Pronunciation

fɔ̀gɛ̂t

Play Play

Verb

  • Make someting comot for person brain./ Make person no remember someting.
  • I say make you write am for paper because just now, you go say you forget am.  — (I'm saying that you should write it down on paper because you'll soon say that you've forgotten it.)
  • No tink sey because person no call you, e mean sey di person forget you.  — (Don't think that because a person didn't call you it means the person forgot you.)

Translation

  • English: forget

Interjection

  • Word wey de dey take tell person make e leave matter.
  • No be sey I no know wetin to do. Forget! I know wetin I go do am.  — (It isn't that I don't know what to do. Don't even think about it! I know what I will do to him.)
  • Wetin dey worry you? Forget! me and you no be mate.  — (What is your problem. Don't even think about it! I'm not your age mate.)

Translation

  • English: Forget it