friend

Naija

Etymology

From: English friend

Pronunciation

  • frɛ̂nd

Play Play

Noun

  • Na person wey no be person family but wey close well well to person.
  • Na my uncle friend.  — (NST_cleaned__2338. He is my uncle's friend.)
  • E hard to see better friend.  — (jw__7296. It's difficult to find a true friend.)
  • Na di advice wey I fit give you as friend be dat o.  — (LAG_09_Country-Wahala_DG__117, That's the advice I can give to you as a friend.)
  • You know dat kind time wey you dey friend woman, wey you go go stand under rain,  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__36, You know that time when you are befriending a woman, when you will go and stand in the rain.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: buddy, friend

Verb

  • Make two people dey like diersef.
  • Me and John dey friend each other.  — (NSC_2021. John and I are dating.)
  • Any lecturer wey government hear say dey friend student go lose im job.  — (NSC_2021. Any lecturer found guilty of having an affair with their students will loose his job.)
  • Di men go dey one wey be sey as e dey friend di woman, e dey go di house everyday,  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)

Translation

English: date., court