Difference between revisions of "front"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
# Position wey no dey [[back]]. | # Position wey no dey [[back]]. | ||
#:*{{ux|dv|Okay sit for '''front'''. |(Deuber__4937, Alright, sit at the front.)}} | #:*{{ux|dv|Okay sit for '''front'''. |(Deuber__4937, Alright, sit at the front.)}} | ||
− | # Where someting from start | + | # Where someting from start. |
#:*{{ux|dv|E decide to read di whole Bible – '''front''' to back. |(bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)}} | #:*{{ux|dv|E decide to read di whole Bible – '''front''' to back. |(bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)}} | ||
− | # Wetin never happen | + | # Wetin never happen. |
#:*{{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}} | #:*{{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}} | ||
− | # Woman breast | + | # Woman breast. |
#:*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir '''front''' na die. |(NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)}} | #:*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir '''front''' na die. |(NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)}} | ||
Revision as of 05:05, 16 September 2022
Naija
Etymology
From: English front
Pronunciation
- frɔ̂nt
Noun
- Position wey no dey back.
- Okay sit for front. — (Deuber__4937, Alright, sit at the front.)
- Where someting from start.
- E decide to read di whole Bible – front to back. — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
- Wetin never happen.
- For front we fit regret. — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
- Woman breast.
- Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die. — (NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)
Antonyms
Translations
English: front , beginning, future, breasts
Verb
- Make person dey show imsef.
- Why you too dey front? — (NSC_Abonyi_2020, Why are you always too forward?)
- Who dey front for di guy? — (NSC_Abonyi_2020, Who is backing him up?)
Translation
English: the act of impetuosity