Difference between revisions of "front"

Line 16: Line 16:
 
#:*{{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}}
 
#:*{{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}}
 
# Woman breast.
 
# Woman breast.
#:*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir '''front''' na die. |(NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)}}
+
#:*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir '''front''' na die. |(NSC_2020, That man really likes women who are busty.)}}
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 05:08, 16 September 2022

Naija

Etymology

From: English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Noun

  1. Position wey no dey back.
    • Okay sit for front.  — (Deuber__4937, Alright, sit at the front.)
  2. Where someting from start.
    • E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
  3. Wetin never happen.
    • For front we fit regret.  — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
  4. Woman breast.
    • Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die.  — (NSC_2020, That man really likes women who are busty.)

Antonyms

back, backyard,

Translations

English: front , beginning, future, breasts

Verb

  1. Make person dey show imsef.
    • Why you too dey front?  — (NSC_2020, Why are you always too forward?)
  2. Make person dey anoder person back.
    • Who dey front for di guy?  — (NSC_2020, Who is backing him up?)

Translation

English: the act of impetuosity