Difference between revisions of "front"

 
(40 intermediate revisions by 9 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
*
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''front''
+
From: English ''front''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-front.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-front.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-front.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-front.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 17
 
* Frequency rank in NSC treebank: 519
 
* Frequency in raw corpus: 615
 
* Frequency rank in raw corpus: 557
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
front: be in front, of cloth, the face -- Definition in Naija?
+
# Position wey no dey [[back]].
 +
#:*{{ux|dv|Okay  sit for '''front'''. |(Deuber__4937, Alright, sit at the front.)}}
 +
# Where someting from start.
 +
#:*{{ux|dv|E decide to read di whole Bible – '''front''' to back. |(bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)}}
 +
# Wetin never happen.
 +
#:*{{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}}
 +
# Woman breast.
 +
#:*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir '''front''' na die. |(That man really likes women who are busty.)}}
  
 +
====Antonyms====
 +
[[back]], [[backyard]],
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
====Translations====
#: {{ux|dv|Im dey '''front''' o. Na di cloth '''front''' be dis.|no translation}}
+
English: ''front '', ''beginning'', ''future'', ''breasts''
# - (frequency:157)
 
#: {{ux|dv|Moh una come '''front'''! |(ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__92, Come to the forefront !)}}
 
#: {{ux|dv|Dey look '''front''' too. |(IBA_13_Road-Safety_M__180, Also pay attention to what is infront of you.)}}
 
# case (frequency:154)
 
#: {{ux|dv|okay  sit for '''front''' |(deuber__4937, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|'''front''' of your throne today, |(jw__48715, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pastor dey '''front''' of ehn altar dey preach. |(JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__71, Pastor was in front of the altar preaching.)}}
 
# det-nmod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|di '''front''' of di house where e suppose help di community make di road to e house dere make oder people dey enjoy di road. |(deuber__5530, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|year-old Kehinde Otokoto pick up interest to learn di sport wen im bin dey see pipo dey ride am pass di '''front''' of im house. |(bbc__102852, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|De plait am '''front''', and back. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__51, We plait our hair to the front, and to the back.)}}
 
#: {{ux|dv|Di one wey get di statistics '''front''' and, backyard, |(ONI_04_Women_M__52, The one which has the statistics front and backyard.)}}
 
# case-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|For di '''front''', dem put British-Ghanaian model Adwoa Aboah. |(bbc__51123, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E start to talk the truth about im sickness for everybody '''front''', and sey the sickness don go. |(jw__3107, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|No be dat one wey get back, and '''front''' ladder, wey arrange wella? |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__71, Is it not that one that has a back and a front that way ? That is well arranged ?)}}
 
#: {{ux|dv|But now evriwia just dey mixed up, dem just dey push us back and '''front'''. |(bbc__23179, __no translation__)}}
 
# det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dem come use big stone block the '''front'''. |(jw__28089, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But the angel no enter any house wey blood dey the '''front'''. |(jw__38221, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Wi for '''front''', for wi contri. |(ja102__5600, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You go comot with your husband, de go dey do baby excuse me for '''front''' of your husband. |(JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__83, You will go out with your husband and they will be saying, baby, excuse me in front of your husband.)}}
 
# aux (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|When dem see sey e don comot, “Simon and the people wey dey with am come go find am.” E be like sey na Peter dey '''front''' because na im house Jesus come.— Mark 1:36; Luke 4:38 . |(jw__32290, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|To prepare dem for wetin dey '''front''', Jesus call im disciples go one corner, come tell dem sey: “See, we dey go up, to Jerusalem, and the Son of man go enter the chief priests and the scribes hand, and dem go sentence am to death. |(jw__37742, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di man look up, look down, look left, right, '''front''', back, |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__81, The man looked up, looked down, looked left, right, front, and back.)}}
 
#: {{ux|dv|The chief priest come tell Pilate sey: ‘We dey fear sey some of Jesus disciples go come thief im body and tell us sey e come back to life.’ Na im Pilate tell dem sey: ‘Make una block the stone wey dey '''front''' of where dem bury am and make una guide am.’ |(jw__28090, __no translation__)}}
 
# case-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Now and for '''front''' our faith go strong. |(jw__27475, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E decide to read di whole Bible – '''front''' to back. |(bbc__44147, __no translation__)}}
 
  
====Derived forms====
+
===Verb===
 +
# Make person dey show imsef.
 +
#:*{{ux|dv| Why you too dey '''front'''?|(Why are you always too forward?)}}
 +
#Make person dey anoder person back.
 +
#:*{{ ux|dv| Who dey '''front''' for di guy? |(Who is backing him up?)}}
  
 
+
===Translation===
====Synonyms====
+
English: '' the act of impetuosity''
* room 0.60 356, neck 0.57 111, house 0.55 4277, streets 0.55 149, floor 0.54 88, door 0.54 242, hands 0.54 154, compound 0.52 114, head 0.51 1697
 
 
 
====Antonyms====
 
* room 0.60 356, neck 0.57 111, house 0.55 4277, streets 0.55 149, floor 0.54 88, door 0.54 242, hands 0.54 154, compound 0.52 114, head 0.51 1697
 
 
 
====Translations====
 
* English: be in front, of cloth, the face
 

Latest revision as of 13:48, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Noun

  1. Position wey no dey back.
    • Okay sit for front.  — (Deuber__4937, Alright, sit at the front.)
  2. Where someting from start.
    • E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
  3. Wetin never happen.
    • For front we fit regret.  — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
  4. Woman breast.
    • Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die.  — (That man really likes women who are busty.)

Antonyms

back, backyard,

Translations

English: front , beginning, future, breasts

Verb

  1. Make person dey show imsef.
    • Why you too dey front?  — (Why are you always too forward?)
  2. Make person dey anoder person back.
    • Who dey front for di guy?  — (Who is backing him up?)

Translation

English: the act of impetuosity