Difference between revisions of "front"
(→Naija) |
|||
(29 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''front'' | + | From: English ''front'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-front.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-front.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-front.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-front.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Position wey no dey [[back]]. |
− | #*{{ux|dv|Okay sit for '''front''' |(Deuber__4937, | + | #:*{{ux|dv|Okay sit for '''front'''. |(Deuber__4937, Alright, sit at the front.)}} |
− | # | + | # Where someting from start. |
− | + | #:*{{ux|dv|E decide to read di whole Bible – '''front''' to back. |(bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)}} | |
− | + | # Wetin never happen. | |
− | #* {{ux|dv|E decide to read di whole Bible – '''front''' to back. |(bbc__44147, | + | #:*{{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}} |
− | + | # Woman breast. | |
− | # | + | #:*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir '''front''' na die. |(That man really likes women who are busty.)}} |
− | #* {{ux|dv|For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}} | ||
− | === | + | ====Antonyms==== |
− | + | [[back]], [[backyard]], | |
− | ==== | + | ====Translations==== |
− | + | English: ''front '', ''beginning'', ''future'', ''breasts'' | |
− | === | + | ===Verb=== |
− | back | + | # Make person dey show imsef. |
+ | #:*{{ux|dv| Why you too dey '''front'''?|(Why are you always too forward?)}} | ||
+ | #Make person dey anoder person back. | ||
+ | #:*{{ ux|dv| Who dey '''front''' for di guy? |(Who is backing him up?)}} | ||
− | === | + | ===Translation=== |
− | + | English: '' the act of impetuosity'' |
Latest revision as of 13:48, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English front
Pronunciation
- frɔ̂nt
Noun
- Position wey no dey back.
- Okay sit for front. — (Deuber__4937, Alright, sit at the front.)
- Where someting from start.
- E decide to read di whole Bible – front to back. — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
- Wetin never happen.
- For front we fit regret. — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
- Woman breast.
- Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die. — (That man really likes women who are busty.)
Antonyms
Translations
English: front , beginning, future, breasts
Verb
- Make person dey show imsef.
- Why you too dey front? — (Why are you always too forward?)
- Make person dey anoder person back.
- Who dey front for di guy? — (Who is backing him up?)
Translation
English: the act of impetuosity