Difference between revisions of "front"

 
(21 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-front.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-front.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-front.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-front.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 17
 
* Frequency rank in NSC treebank: 519
 
* Frequency in raw corpus: 615
 
* Frequency rank in raw corpus: 557
 
 
===Definition===
 
Anything wey no dey back
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Position wey dey [[before]]
+
# Position wey no dey [[back]].
#*{{ux|dv|Okay  sit for '''front''' |(Deuber__4937, __Alright, sit at the front)}}
+
#:*{{ux|dv|Okay  sit for '''front'''. |(Deuber__4937, Alright, sit at the front.)}}
# Where someting from start
+
# Where someting from start.
#* {{ux|dv|E decide to read di whole Bible – '''front''' to back. |(bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)}}
+
#:*{{ux|dv|E decide to read di whole Bible – '''front''' to back. |(bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)}}
# Woman breast
+
# Wetin never happen.
#*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir '''front''' na die. |(NSC_Odirin_2020, That man really likes women who are busty.)}}
+
#:*{{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}}
 
+
# Woman breast.
====Synonyms====
+
#:*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir '''front''' na die. |(That man really likes women who are busty.)}}
[[ breast ]]
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
Line 32: Line 22:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
English: ''front ''
+
English: ''front '', ''beginning'', ''future'', ''breasts''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person dey show imsef.
+
# Make person dey show imsef.
#:* {{ux|dv| Why you too dey front? | (NSC_Odirin_2020, Why are you always too forward? ) }}
+
#:*{{ux|dv| Why you too dey '''front'''?|(Why are you always too forward?)}}
# Make person dey back person.
+
#Make person dey anoder person back.
#:* {{ ux|dv| Who dey front for di guy? | (NSC_Odirin_2020, Who is backing him up?)}}
+
#:*{{ ux|dv| Who dey '''front''' for di guy? |(Who is backing him up?)}}
 
 
====Synonyms====
 
[[forward]], [[jump]], [[back]]
 
  
====Antonyms====
+
===Translation===
[[gentle]],
+
English: '' the act of impetuosity''
 
 
====Translations====
 
English: ''forward''
 
 
 
===Adverb===
 
# wetin never happen
 
#* {{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}}
 
====Synonym====
 
[[tomorrow]]
 
====Antonyms====
 
[[ before ]], [[pass]]
 
 
 
====Translations====
 
English: ''future''
 

Latest revision as of 13:48, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Noun

  1. Position wey no dey back.
    • Okay sit for front.  — (Deuber__4937, Alright, sit at the front.)
  2. Where someting from start.
    • E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
  3. Wetin never happen.
    • For front we fit regret.  — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
  4. Woman breast.
    • Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die.  — (That man really likes women who are busty.)

Antonyms

back, backyard,

Translations

English: front , beginning, future, breasts

Verb

  1. Make person dey show imsef.
    • Why you too dey front?  — (Why are you always too forward?)
  2. Make person dey anoder person back.
    • Who dey front for di guy?  — (Who is backing him up?)

Translation

English: the act of impetuosity