Difference between revisions of "front"
Line 9: | Line 9: | ||
* frɔ̂nt | * frɔ̂nt | ||
<sm2>Pcm-ng-front.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-front.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-front.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-front.m.ogg</sm2> |
===Frequency=== | ===Frequency=== |
Revision as of 16:28, 5 October 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English front
Pronunciation
- frɔ̂nt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 17
- Frequency rank in NSC treebank: 519
- Frequency in raw corpus: 615
- Frequency rank in raw corpus: 557
The word is used more orally than in written texts.
Noun
front: be in front, of cloth, the face -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- Im dey front o. Na di cloth front be dis. — no translation
- - (frequency:157)
- Moh una come front! — (ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__92, Come to the forefront !)
- Dey look front too. — (IBA_13_Road-Safety_M__180, Also pay attention to what is infront of you.)
- case (frequency:154)
- okay sit for front — (deuber__4937, __no translation__)
- For front we fit regret. — (jw__11778, __no translation__)
- nmod (frequency:22)
- front of your throne today, — (jw__48715, __no translation__)
- Pastor dey front of ehn altar dey preach. — (JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__71, Pastor was in front of the altar preaching.)
- det-nmod (frequency:7)
- di front of di house where e suppose help di community make di road to e house dere make oder people dey enjoy di road. — (deuber__5530, __no translation__)
- year-old Kehinde Otokoto pick up interest to learn di sport wen im bin dey see pipo dey ride am pass di front of im house. — (bbc__102852, __no translation__)
- conj (frequency:6)
- De plait am front, and back. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__51, We plait our hair to the front, and to the back.)
- Di one wey get di statistics front and, backyard, — (ONI_04_Women_M__52, The one which has the statistics front and backyard.)
- case-det (frequency:6)
- For di front, dem put British-Ghanaian model Adwoa Aboah. — (bbc__51123, __no translation__)
- E start to talk the truth about im sickness for everybody front, and sey the sickness don go. — (jw__3107, __no translation__)
- cc (frequency:5)
- No be dat one wey get back, and front ladder, wey arrange wella? — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__71, Is it not that one that has a back and a front that way ? That is well arranged ?)
- But now evriwia just dey mixed up, dem just dey push us back and front. — (bbc__23179, __no translation__)
- det (frequency:5)
- Dem come use big stone block the front. — (jw__28089, __no translation__)
- But the angel no enter any house wey blood dey the front. — (jw__38221, __no translation__)
- case-dep (frequency:4)
- Wi for front, for wi contri. — (ja102__5600, __no translation__)
- You go comot with your husband, de go dey do baby excuse me for front of your husband. — (JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__83, You will go out with your husband and they will be saying, baby, excuse me in front of your husband.)
- aux (frequency:2)
- When dem see sey e don comot, “Simon and the people wey dey with am come go find am.” E be like sey na Peter dey front because na im house Jesus come.— Mark 1:36; Luke 4:38 . — (jw__32290, __no translation__)
- To prepare dem for wetin dey front, Jesus call im disciples go one corner, come tell dem sey: “See, we dey go up, to Jerusalem, and the Son of man go enter the chief priests and the scribes hand, and dem go sentence am to death. — (jw__37742, __no translation__)
- advmod (frequency:2)
- Di man look up, look down, look left, right, front, back, — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__81, The man looked up, looked down, looked left, right, front, and back.)
- The chief priest come tell Pilate sey: ‘We dey fear sey some of Jesus disciples go come thief im body and tell us sey e come back to life.’ Na im Pilate tell dem sey: ‘Make una block the stone wey dey front of where dem bury am and make una guide am.’ — (jw__28090, __no translation__)
- case-cc (frequency:2)
- Now and for front our faith go strong. — (jw__27475, __no translation__)
- E decide to read di whole Bible – front to back. — (bbc__44147, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- room 0.60 356, neck 0.57 111, house 0.55 4277, streets 0.55 149, floor 0.54 88, door 0.54 242, hands 0.54 154, compound 0.52 114, head 0.51 1697
Antonyms
- room 0.60 356, neck 0.57 111, house 0.55 4277, streets 0.55 149, floor 0.54 88, door 0.54 242, hands 0.54 154, compound 0.52 114, head 0.51 1697
Translations
- English: be in front, of cloth, the face