Difference between revisions of "front"

Line 25: Line 25:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person dey show imsef.
+
* Make person dey show imsef.
 
:*{{ux|dv| Why you too dey '''front'''?|(NSC_Abonyi_2020, Why are you always too forward?)}}
 
:*{{ux|dv| Why you too dey '''front'''?|(NSC_Abonyi_2020, Why are you always too forward?)}}
 +
:*{{ ux|dv| Who dey '''front''' for di guy? |(NSC_Abonyi_2020, Who is backing him up?)}}
  
 
===Translation===
 
===Translation===
 
English: '' the act of impetuosity''
 
English: '' the act of impetuosity''
 
===Adverb===
 
Di way person dey [[back]] person.
 
:*{{ ux|dv| Who dey '''front''' for di guy? |(NSC_Abonyi_2020, Who is backing him up?)}}
 
 
====Antonyms====
 
[[before ]], [[pass]]
 
 
====Translations====
 
English: ''forward''
 

Revision as of 15:13, 1 August 2021

Naija

Etymology

From: English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Noun

  1. Position wey no dey back.
    • Okay sit for front.  — (Deuber__4937, Alright, sit at the front.)
  2. Where someting from start
    • E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
  3. Wetin never happen
    • For front we fit regret.  — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
  4. Woman breast
    • Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die.  — (NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)

Antonyms

back, backyard,

Translations

English: front , beginning, future, breasts

Verb

  • Make person dey show imsef.
  • Why you too dey front?  — (NSC_Abonyi_2020, Why are you always too forward?)
  • Who dey front for di guy?  — (NSC_Abonyi_2020, Who is backing him up?)

Translation

English: the act of impetuosity