front

Naija

Alternative forms

Etymology

From English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 17
  • Frequency rank in NSC treebank: 519
  • Frequency in raw corpus: 615
  • Frequency rank in raw corpus: 557

The word is used more orally than in written texts.


Noun

front: be in front, of cloth, the face -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Im dey front o. Na di cloth front be dis.  — no translation
  2. - (frequency:157)
    Moh una come front!  — (ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__92, Come to the forefront !)
    Dey look front too.  — (IBA_13_Road-Safety_M__180, Also pay attention to what is infront of you.)
  3. case (frequency:154)
    okay sit for front  — (deuber__4937, __no translation__)
    For front we fit regret.  — (jw__11778, __no translation__)
  4. nmod (frequency:22)
    front of your throne today,  — (jw__48715, __no translation__)
    Pastor dey front of ehn altar dey preach.  — (JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__71, Pastor was in front of the altar preaching.)
  5. det-nmod (frequency:7)
    di front of di house where e suppose help di community make di road to e house dere make oder people dey enjoy di road.  — (deuber__5530, __no translation__)
    year-old Kehinde Otokoto pick up interest to learn di sport wen im bin dey see pipo dey ride am pass di front of im house.  — (bbc__102852, __no translation__)
  6. conj (frequency:6)
    De plait am front, and back.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__51, We plait our hair to the front, and to the back.)
    Di one wey get di statistics front and, backyard,  — (ONI_04_Women_M__52, The one which has the statistics front and backyard.)
  7. case-det (frequency:6)
    For di front, dem put British-Ghanaian model Adwoa Aboah.  — (bbc__51123, __no translation__)
    E start to talk the truth about im sickness for everybody front, and sey the sickness don go.  — (jw__3107, __no translation__)
  8. cc (frequency:5)
    No be dat one wey get back, and front ladder, wey arrange wella?  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__71, Is it not that one that has a back and a front that way ? That is well arranged ?)
    But now evriwia just dey mixed up, dem just dey push us back and front.  — (bbc__23179, __no translation__)
  9. det (frequency:5)
    Dem come use big stone block the front.  — (jw__28089, __no translation__)
    But the angel no enter any house wey blood dey the front.  — (jw__38221, __no translation__)
  10. case-dep (frequency:4)
    Wi for front, for wi contri.  — (ja102__5600, __no translation__)
    You go comot with your husband, de go dey do baby excuse me for front of your husband.  — (JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__83, You will go out with your husband and they will be saying, baby, excuse me in front of your husband.)
  11. aux (frequency:2)
    When dem see sey e don comot, “Simon and the people wey dey with am come go find am.” E be like sey na Peter dey front because na im house Jesus come.— Mark 1:36; Luke 4:38 .  — (jw__32290, __no translation__)
    To prepare dem for wetin dey front, Jesus call im disciples go one corner, come tell dem sey: “See, we dey go up, to Jerusalem, and the Son of man go enter the chief priests and the scribes hand, and dem go sentence am to death.  — (jw__37742, __no translation__)
  12. advmod (frequency:2)
    Di man look up, look down, look left, right, front, back,  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__81, The man looked up, looked down, looked left, right, front, and back.)
    The chief priest come tell Pilate sey: ‘We dey fear sey some of Jesus disciples go come thief im body and tell us sey e come back to life.’ Na im Pilate tell dem sey: ‘Make una block the stone wey dey front of where dem bury am and make una guide am.’  — (jw__28090, __no translation__)
  13. case-cc (frequency:2)
    Now and for front our faith go strong.  — (jw__27475, __no translation__)
    E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • room 0.60 356, neck 0.57 111, house 0.55 4277, streets 0.55 149, floor 0.54 88, door 0.54 242, hands 0.54 154, compound 0.52 114, head 0.51 1697

Antonyms

  • room 0.60 356, neck 0.57 111, house 0.55 4277, streets 0.55 149, floor 0.54 88, door 0.54 242, hands 0.54 154, compound 0.52 114, head 0.51 1697

Translations

  • English: be in front, of cloth, the face