front

Revision as of 17:25, 5 October 2020 by 154.66.47.233 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 17
  • Frequency rank in NSC treebank: 519
  • Frequency in raw corpus: 615
  • Frequency rank in raw corpus: 557

Noun

wetin no dey back or

  1. okay sit for front  — (deuber__4937, __Alright, sit at the front)
wetin never happen 
  1. For front we fit regret.  — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
part of human body wey no dey back 
  1. No be dat one wey get back, and front ladder, wey arrange wella?  — (NSC_2020, Is it not that one that has a back and a front that way ? That is well arranged ?)
the beginning of book
  1. E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, __no translation__)

Related Forms

Backyard

Synonyms

breast,

Antonyms

back

Translations

English: be in front, of cloth, the face