front

Revision as of 19:04, 5 October 2020 by 154.66.47.233 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 17
  • Frequency rank in NSC treebank: 519
  • Frequency in raw corpus: 615
  • Frequency rank in raw corpus: 557

Definition

anything wey no dey back

Noun

  1. wetin no dey back
    • Okay sit for front  — (Deuber__4937, __Alright, sit at the front)
  2. woman breast
    • No be dat one wey get back, and front ladder, wey arrange wella?  — (NSC_2020, Is it not that one that has a backside and breast that is well arranged?)
  3. where book for start
    • E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, __no translation__)

Adverb

  1. wetin never happen
    • For front we fit regret.  — (jw__11778, __ In the future we may regret.)

Related Forms

Backyard

Synonyms

breast,

Antonyms

back

Translations

English: be in front, of cloth, the face