fuckup

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English fuck, up

Pronunciation

  • fɔ́kɔ́p


Verb

  • Sey person make big mistake.
  • My guy, forget, you don fuckup.  — (NSC_Legbeti_2021. Dont bother guy, you have really made a big mistake.)
  • Di day my wife catch me with our house girl, me sef know say na serious fuckup.  — (NSC_Legbeti_2021, The day my wife caught me cheating on her with the housegirl, I knew I had made a terrible mistake.)

Adjective

  • Sey person no do well as im plan
  • E pain me sey I too fuckup yesterday for my in law place.  — (NSC_Legbeti_2021, I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)

Noun

  • Sey person no do well as im plan
  • My wife, sey you forget our pikin for school na serious fuckup.  — (NSC_Legbeti_2021, Forgetting our baby in the cretch is a major slip my wife.)

Synonym

Translation

  • English: Serious mistake