Difference between revisions of "fuel"
(→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''fuel'' | From: English ''fuel'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * fúɛ̀ |
<sm2>Pcm-ng-fuel.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fuel.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-fuel.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-fuel.m.ogg</sm2> |
===Frequency=== | ===Frequency=== |
Revision as of 15:45, 25 May 2021
Naija
Etymology
From: English fuel
Pronunciation
- fúɛ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 19
- Frequency rank in NSC treebank: 478
- Frequency in raw corpus: 302
- Frequency rank in raw corpus: 981
Noun
- na wetin be like chemical water wey dey give power to engine
- I dey go buy fuel for generator. — Egbokhare_2020. (I am off to buy fuel for the generator.)
- I no fit queue for fuel, come use am dance azonto inside Lagos traffic. — (bbc_63114,(I refuse to waste the fuel I laboured to buy in Lagos traffic)
- E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power. — (bbc_44940. (The generator still needs fuel or diesel to power it.)
- na slang wey mean food
- I beg tell Oga say our belle need fuel . — NSC_Legbeti_2020. (Please tell the boss that we are hungry)
Synonyms
Translations
- English: petrol
Verb
- make person or someting dey behind, dey scatter.
- na Government dey fuel the whole crisis jare. — NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)
- My pastor say na my mother in law dey fuel the quarrel wey my husband dey make wit me since all last year. — NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)
Synonyms
Translations
- English: instigate