Difference between revisions of "fuel"

Line 22: Line 22:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''petrol'', ''food''
 
* English: ''petrol'', ''food''
 
===Verb===
 
* make person or someting dey behind, dey scatter.
 
:* {{ux|dv|na Government dey '''fuel''' the whole crisis jare. |NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)}}
 
:* {{ux|dv|My pastor say na my mother in law dey '''fuel''' the quarrel wey my husband dey make wit me since all last year. |NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)}}
 
====Synonyms====
 
[[scatter-scatter]]
 
 
====Translations====
 
* English: ''instigate''
 

Revision as of 15:50, 25 May 2021

Naija

Etymology

From: English fuel

Pronunciation

  • fúɛ̀


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 478
  • Frequency in raw corpus: 302
  • Frequency rank in raw corpus: 981

Noun

  1. Wetin be like chemical water wey dey give power to engine.
    • I dey go buy fuel for generator.  — Egbokhare_2020. (I am off to buy fuel for the generator.)
    • E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power.  — (bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)
  2. Food
    • I beg tell Oga say our belle need fuel .  — (NSC_Legbeti_2020. Please tell the boss that we are hungry.)

Synonyms

petrol

Translations

  • English: petrol, food