Difference between revisions of "fuel"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Wetin be like chemical water wey dey give power to engine.
+
#Wetin be like chemical water wey dey let engine dey start.  
#:* {{ux|dv|I dey go buy '''fuel''' for generator.|Egbokhare_2020. (I am off to buy fuel for the generator.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey go buy '''fuel''' for generator.|(I am off to buy fuel for the generator.)}}
 
#:* {{ux|dv|E no end dia o, di generator go still need '''fuel''' or diesel to give am power. |(bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)}}
 
#:* {{ux|dv|E no end dia o, di generator go still need '''fuel''' or diesel to give am power. |(bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)}}
#Food
+
#Wetin person dey chop.
#:* {{ux|dv|I beg tell Oga say our belle need '''fuel''' .|(NSC_Legbeti_2020. Please tell the boss that we are hungry.)}}
+
#:* {{ux|dv|I beg tell Oga say our belle need '''fuel''' .|(Please tell the boss that we are hungry.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[petrol]]
 
[[petrol]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''petrol'', ''food''
 
* English: ''petrol'', ''food''

Latest revision as of 13:51, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English fuel

Pronunciation

  • fúɛ̀

Play Play

Noun

  1. Wetin be like chemical water wey dey let engine dey start.
    • I dey go buy fuel for generator.  — (I am off to buy fuel for the generator.)
    • E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power.  — (bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)
  2. Wetin person dey chop.
    • I beg tell Oga say our belle need fuel .  — (Please tell the boss that we are hungry.)

Synonyms

petrol

Translations

  • English: petrol, food