Difference between revisions of "fuel"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''fuel''
 
From: English ''fuel''
Line 13: Line 12:
 
* Frequency in raw corpus: 302
 
* Frequency in raw corpus: 302
 
* Frequency rank in raw corpus: 981
 
* Frequency rank in raw corpus: 981
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#na wetin be like chemical water wey dey give power to engine
 
#na wetin be like chemical water wey dey give power to engine
#: {{ux|dv|I dey go buy '''fuel''' for generator.|Egbokhare_2020. (I am going to buy fuel)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey go buy '''fuel''' for generator.|Egbokhare_2020. (I am going to buy fuel)}}
#: {{ux|dv|I no fit queue for '''fuel''', come use am dance azonto inside Lagos traffic. |(bbc__63114,(I refuse to waste the fuel I laboured to buy in Lagos traffic)}}
+
#:* {{ux|dv|I no fit queue for '''fuel''', come use am dance azonto inside Lagos traffic. |(bbc__63114,(I refuse to waste the fuel I laboured to buy in Lagos traffic)}}
#: {{ux|dv|E no end dia o, di generator go still need '''fuel''' or diesel to give am power. |(bbc__44940, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|E no end dia o, di generator go still need '''fuel''' or diesel to give am power. |(bbc__44940, __no translation__)}}
 +
#na slang wey mean food
 +
#:* {{ux|dv|I beg tell Oga say our belle need '''fuel''' .|NSC_Legbeti_2020. (Kindly inform the boss that we are hungry)}}
 +
====Synonyms====
 +
[[petrol]]
 +
====Translations====
 +
* English: petrol
 +
===Verb===
 +
#make person or someting dey behind wetin dey happen
 +
#:* {{ux|dv|na Government dey '''fuel''' the whole crisis jare. |NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)}}
 +
#:* {{ux|dv|My pastor say na my mother in law dey '''fuel''' the wahala between me and my husband. |NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[petrol]]
 
[[petrol]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: petrol
 
* English: petrol

Revision as of 12:57, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English fuel

Pronunciation

  • fúԑ̀l


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 478
  • Frequency in raw corpus: 302
  • Frequency rank in raw corpus: 981

Noun

  1. na wetin be like chemical water wey dey give power to engine
    • I dey go buy fuel for generator.  — Egbokhare_2020. (I am going to buy fuel)
    • I no fit queue for fuel, come use am dance azonto inside Lagos traffic.  — (bbc__63114,(I refuse to waste the fuel I laboured to buy in Lagos traffic)
    • E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power.  — (bbc__44940, __no translation__)
  2. na slang wey mean food
    • I beg tell Oga say our belle need fuel .  — NSC_Legbeti_2020. (Kindly inform the boss that we are hungry)

Synonyms

petrol

Translations

  • English: petrol

Verb

  1. make person or someting dey behind wetin dey happen
    • na Government dey fuel the whole crisis jare.  — NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)
    • My pastor say na my mother in law dey fuel the wahala between me and my husband.  — NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)

Synonyms

petrol

Translations

  • English: petrol