Difference between revisions of "fuel"

Line 24: Line 24:
 
* English: petrol
 
* English: petrol
 
===Verb===
 
===Verb===
#make person or someting dey behind wetin dey happen
+
#make person or someting dey behind wetin dey scatter
 
#:* {{ux|dv|na Government dey '''fuel''' the whole crisis jare. |NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)}}
 
#:* {{ux|dv|na Government dey '''fuel''' the whole crisis jare. |NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)}}
#:* {{ux|dv|My pastor say na my mother in law dey '''fuel''' the wahala between me and my husband. |NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)}}
+
#:* {{ux|dv|My pastor say na my mother in law dey '''fuel''' the quarrel wey my husband dey make wit me since all last year. |NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[scatter-scatter]]
 
[[scatter-scatter]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: petrol
+
* English: ''instigate''

Revision as of 13:08, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English fuel

Pronunciation

  • fúԑ̀l


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 478
  • Frequency in raw corpus: 302
  • Frequency rank in raw corpus: 981

Noun

  1. na wetin be like chemical water wey dey give power to engine
    • I dey go buy fuel for generator.  — Egbokhare_2020. (I am going to buy fuel)
    • I no fit queue for fuel, come use am dance azonto inside Lagos traffic.  — (bbc__63114,(I refuse to waste the fuel I laboured to buy in Lagos traffic)
    • E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power.  — (bbc__44940, __no translation__)
  2. na slang wey mean food
    • I beg tell Oga say our belle need fuel .  — NSC_Legbeti_2020. (Kindly inform the boss that we are hungry)

Synonyms

petrol

Translations

  • English: petrol

Verb

  1. make person or someting dey behind wetin dey scatter
    • na Government dey fuel the whole crisis jare.  — NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)
    • My pastor say na my mother in law dey fuel the quarrel wey my husband dey make wit me since all last year.  — NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)

Synonyms

scatter-scatter

Translations

  • English: instigate