Difference between revisions of "fuel"

Line 14: Line 14:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#na wetin be like chemical water wey dey give power to engine
 
#na wetin be like chemical water wey dey give power to engine
#:* {{ux|dv|I dey go buy '''fuel''' for generator.|Egbokhare_2020. (I am going to buy fuel)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey go buy '''fuel''' for generator.|Egbokhare_2020. (I am off to buy fuel for the generator.)}}
 
#:* {{ux|dv|I no fit queue for '''fuel''', come use am dance azonto inside Lagos traffic. |(bbc_63114,(I refuse to waste the fuel I laboured to buy in Lagos traffic)}}
 
#:* {{ux|dv|I no fit queue for '''fuel''', come use am dance azonto inside Lagos traffic. |(bbc_63114,(I refuse to waste the fuel I laboured to buy in Lagos traffic)}}
 
#:* {{ux|dv|E no end dia o, di generator go still need '''fuel''' or diesel to give am power. |(bbc_44940. (The generator still needs fuel or diesel to power it.)}}
 
#:* {{ux|dv|E no end dia o, di generator go still need '''fuel''' or diesel to give am power. |(bbc_44940. (The generator still needs fuel or diesel to power it.)}}
Line 25: Line 25:
  
===Verb===
 
===Verb===
#make person or someting dey behind wetin dey scatter
+
#make person or someting dey behind, dey scatter.
 
#:* {{ux|dv|na Government dey '''fuel''' the whole crisis jare. |NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)}}
 
#:* {{ux|dv|na Government dey '''fuel''' the whole crisis jare. |NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)}}
 
#:* {{ux|dv|My pastor say na my mother in law dey '''fuel''' the quarrel wey my husband dey make wit me since all last year. |NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)}}
 
Revision as of 14:18, 9 November 2020

Naija

Etymology

From: English fuel

Pronunciation

  • fúԑ̀l

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 478
  • Frequency in raw corpus: 302
  • Frequency rank in raw corpus: 981

Noun

  1. na wetin be like chemical water wey dey give power to engine
    • I dey go buy fuel for generator.  — Egbokhare_2020. (I am off to buy fuel for the generator.)
    • I no fit queue for fuel, come use am dance azonto inside Lagos traffic.  — (bbc_63114,(I refuse to waste the fuel I laboured to buy in Lagos traffic)
    • E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power.  — (bbc_44940. (The generator still needs fuel or diesel to power it.)
  2. na slang wey mean food
    • I beg tell Oga say our belle need fuel .  — NSC_Legbeti_2020. (Please tell the boss that we are hungry)

Synonyms

petrol

Translations

  • English: petrol

Verb

  1. make person or someting dey behind, dey scatter.
    • na Government dey fuel the whole crisis jare.  — NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)
    • My pastor say na my mother in law dey fuel the quarrel wey my husband dey make wit me since all last year.  — NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)

Synonyms

scatter-scatter

Translations

  • English: instigate