Difference between revisions of "fuel"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Wetin be like chemical water wey dey | + | #Wetin be like chemical water wey dey let engine dey start. |
− | #:* {{ux|dv|I dey go buy '''fuel''' for generator.| | + | #:* {{ux|dv|I dey go buy '''fuel''' for generator.|(I am off to buy fuel for the generator.)}} |
#:* {{ux|dv|E no end dia o, di generator go still need '''fuel''' or diesel to give am power. |(bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)}} | #:* {{ux|dv|E no end dia o, di generator go still need '''fuel''' or diesel to give am power. |(bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)}} | ||
− | # | + | #Wetin person dey chop. |
− | #:* {{ux|dv|I beg tell Oga say our belle need '''fuel''' .|( | + | #:* {{ux|dv|I beg tell Oga say our belle need '''fuel''' .|(Please tell the boss that we are hungry.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[petrol]] | [[petrol]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''petrol'', ''food'' | * English: ''petrol'', ''food'' |
Latest revision as of 13:51, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English fuel
Pronunciation
- fúɛ̀
Noun
- Wetin be like chemical water wey dey let engine dey start.
- I dey go buy fuel for generator. — (I am off to buy fuel for the generator.)
- E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power. — (bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)
- Wetin person dey chop.
- I beg tell Oga say our belle need fuel . — (Please tell the boss that we are hungry.)
Synonyms
Translations
- English: petrol, food