Difference between revisions of "fuel"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Wetin be like chemical water wey dey give power to engine.
 
#Wetin be like chemical water wey dey give power to engine.
#:* {{ux|dv|I dey go buy '''fuel''' for generator.|Egbokhare_2020. (I am off to buy fuel for the generator.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey go buy '''fuel''' for generator.|(Egbokhare_2020, I am off to buy fuel for the generator.)}}
 
#:* {{ux|dv|E no end dia o, di generator go still need '''fuel''' or diesel to give am power. |(bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)}}
 
#:* {{ux|dv|E no end dia o, di generator go still need '''fuel''' or diesel to give am power. |(bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)}}
#Food
+
#Wetin person dey chop
#:* {{ux|dv|I beg tell Oga say our belle need '''fuel''' .|(NSC_Legbeti_2020. Please tell the boss that we are hungry.)}}
+
#:* {{ux|dv|I beg tell Oga say our belle need '''fuel''' .|(NSC_Legbeti_2020, Please tell the boss that we are hungry.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[petrol]]
 
[[petrol]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''petrol'', ''food''
 
* English: ''petrol'', ''food''

Revision as of 15:22, 1 August 2021

Naija

Etymology

From: English fuel

Pronunciation

  • fúɛ̀

Play Play

Noun

  1. Wetin be like chemical water wey dey give power to engine.
    • I dey go buy fuel for generator.  — (Egbokhare_2020, I am off to buy fuel for the generator.)
    • E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power.  — (bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)
  2. Wetin person dey chop
    • I beg tell Oga say our belle need fuel .  — (NSC_Legbeti_2020, Please tell the boss that we are hungry.)

Synonyms

petrol

Translations

  • English: petrol, food