fuel
Naija
Etymology
From: English fuel
Pronunciation
- fúɛ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 19
- Frequency rank in NSC treebank: 478
- Frequency in raw corpus: 302
- Frequency rank in raw corpus: 981
Noun
- Wetin be like chemical water wey dey give power to engine.
- I dey go buy fuel for generator. — Egbokhare_2020. (I am off to buy fuel for the generator.)
- E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power. — (bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)
- Food
- I beg tell Oga say our belle need fuel . — (NSC_Legbeti_2020. Please tell the boss that we are hungry.)
Synonyms
Translations
- English: petrol, food
Verb
- make person or someting dey behind, dey scatter.
- na Government dey fuel the whole crisis jare. — NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)
- My pastor say na my mother in law dey fuel the quarrel wey my husband dey make wit me since all last year. — NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)
Synonyms
Translations
- English: instigate