fuel

Naija

Etymology

From: English fuel

Pronunciation

  • fúɛ̀

Play Play

Noun

  1. Wetin be like chemical water wey dey give power to engine.
    • I dey go buy fuel for generator.  — Egbokhare_2020. (I am off to buy fuel for the generator.)
    • E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power.  — (bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)
  2. Food
    • I beg tell Oga say our belle need fuel .  — (NSC_Legbeti_2020. Please tell the boss that we are hungry.)

Synonyms

petrol

Translations

  • English: petrol, food