fuel

Revision as of 12:16, 5 November 2020 by 154.66.47.48 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English fuel

Pronunciation

  • fúԑ̀l


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 478
  • Frequency in raw corpus: 302
  • Frequency rank in raw corpus: 981

Noun

  1. na wetin be like chemical water wey dey give power to engine
    I dey go buy fuel for generator.  — Egbokhare_2020. (I am going to buy fuel)
    I no fit queue for fuel, come use am dance azonto inside Lagos traffic.  — (bbc__63114,(I refuse to waste the fuel I laboured to buy in Lagos traffic)
    E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power.  — (bbc__44940, __no translation__)

Synonyms

petrol

Translations

  • English: petrol