fuel

Revision as of 13:18, 5 November 2020 by 154.66.47.48 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English fuel

Pronunciation

  • fúԑ̀l


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 478
  • Frequency in raw corpus: 302
  • Frequency rank in raw corpus: 981

Noun

  1. na wetin be like chemical water wey dey give power to engine
    • I dey go buy fuel for generator.  — Egbokhare_2020. (I am going to buy fuel)
    • I no fit queue for fuel, come use am dance azonto inside Lagos traffic.  — (bbc__63114,(I refuse to waste the fuel I laboured to buy in Lagos traffic)
    • E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power.  — (bbc__44940. (The generator still needs fuel or diesel to power it.)
  2. na slang wey mean food
    • I beg tell Oga say our belle need fuel .  — NSC_Legbeti_2020. (Please tell the boss that we are hungry)

Synonyms

petrol

Translations

  • English: petrol

Verb

  1. make person or someting dey behind wetin dey scatter
    • na Government dey fuel the whole crisis jare.  — NSC_Legbeti_2020. (The Government is inciting the crisis)
    • My pastor say na my mother in law dey fuel the quarrel wey my husband dey make wit me since all last year.  — NSC_Legbeti_2020. (My pastor said my mother in law is behind the quarrels in my home)

Synonyms

scatter-scatter

Translations

  • English: instigate