Difference between revisions of "fullcurrent"
m (Conversion script moved page Fullcurrent to fullcurrent: Converting page titles to lowercase) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[full current]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''full'' and ''current'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-fullcurrent.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fullcurrent.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-fullcurrent.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fullcurrent.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | fullcurrent | + | #* Na light wey Nepa dey give people wey full pas as e suppose be. |
− | + | :* {{ux|dv|Na '''fullcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2020. They restored normal voltage,)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Na '''fullcurrent''' NEPA people bring at last.|(NSC_Legbeti_2021. NEPA brought normal voltage at last.)}} | |
− | + | #* Na de way dem dey take describe pikin when woman born wey be boy. | |
− | #: {{ux|dv|Na '''fullcurrent''' | + | :* {{ux|dv|Na '''fullcurrent''' de woman born.|(NSC_Legbeti_2021. The woman delivered a baby boy.)}} |
− | + | :* {{ux|dv|De man release beer give guys as him hear say him wife born '''fullcurrent'''.|(NSC_Legbeti_2021. The man declared free drinks for the guys afterr his wife had a baby boy.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[low current]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''Normal voltage'' |
Revision as of 18:34, 3 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English full and current
Pronunciation
- fúkɔ̄rɛ̀nt
Noun
- Na light wey Nepa dey give people wey full pas as e suppose be.
- Na fullcurrent dem bring so. — (Egbokhare_2020. They restored normal voltage,)
- Na fullcurrent NEPA people bring at last. — (NSC_Legbeti_2021. NEPA brought normal voltage at last.)
- Na de way dem dey take describe pikin when woman born wey be boy.
- Na fullcurrent de woman born. — (NSC_Legbeti_2021. The woman delivered a baby boy.)
- De man release beer give guys as him hear say him wife born fullcurrent. — (NSC_Legbeti_2021. The man declared free drinks for the guys afterr his wife had a baby boy.)
Antonyms
Translations
- English: Normal voltage