Difference between revisions of "fullcurrent"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-fullcurrent.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fullcurrent.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fullcurrent.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fullcurrent.m.ogg</sm2>  
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 13:24, 5 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English full and current

Pronunciation

  • fúkɔ̄rɛ̀nt


Noun

    • Na light wey Nepa dey give people wey full pas as e suppose be.
  • Na fullcurrent dem bring so.  — (Egbokhare_2020. They restored normal voltage,)
  • Na fullcurrent NEPA people bring at last.  — (NSC_Legbeti_2021. NEPA brought normal voltage at last.)
    • Na de way dem dey take describe pikin when woman born wey be boy.
  • Na fullcurrent de woman born.  — (NSC_Legbeti_2021. The woman delivered a baby boy.)
  • De man release beer give guys as him hear say him wife born fullcurrent.  — (NSC_Legbeti_2021. The man declared free drinks for the guys afterr his wife had a baby boy.)


Antonyms

Translations

  • English: Normal voltage