Difference between revisions of "fullcurrent"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#* Na light wey Nepa dey give people wey full pas as e suppose be.
 
#* Na light wey Nepa dey give people wey full pas as e suppose be.
:* {{ux|dv|Na '''fullcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2020. They restored normal voltage,)}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''fullcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2020. They restored normal voltage,)}}
:*  {{ux|dv|Na '''fullcurrent''' NEPA people bring at last.|(NSC_Legbeti_2021. NEPA brought normal voltage at last.)}}
+
#:*  {{ux|dv|Na '''fullcurrent''' NEPA people bring at last.|(NSC_Legbeti_2021. NEPA brought normal voltage at last.)}}
 
#* Na de way dem dey take describe pikin when woman born wey be boy.
 
#* Na de way dem dey take describe pikin when woman born wey be boy.
:*  {{ux|dv|Na '''fullcurrent''' de woman born.|(NSC_Legbeti_2021. The woman delivered a baby boy.)}}
+
#:*  {{ux|dv|Na '''fullcurrent''' de woman born.|(NSC_Legbeti_2021. The woman delivered a baby boy.)}}
:* {{ux|dv|De man release beer give guys as him hear say him wife born '''fullcurrent'''.|(NSC_Legbeti_2021. The man declared free drinks for the guys afterr his wife had a baby boy.)}}
+
#:* {{ux|dv|De man release beer give guys as him hear say him wife born '''fullcurrent'''.|(NSC_Legbeti_2021. The man declared free drinks for the guys afterr his wife had a baby boy.)}}
  
  

Revision as of 13:28, 5 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English full and current

Pronunciation

  • fúkɔ̄rɛ̀nt


Noun

    • Na light wey Nepa dey give people wey full pas as e suppose be.
    • Na fullcurrent dem bring so.  — (Egbokhare_2020. They restored normal voltage,)
    • Na fullcurrent NEPA people bring at last.  — (NSC_Legbeti_2021. NEPA brought normal voltage at last.)
    • Na de way dem dey take describe pikin when woman born wey be boy.
    • Na fullcurrent de woman born.  — (NSC_Legbeti_2021. The woman delivered a baby boy.)
    • De man release beer give guys as him hear say him wife born fullcurrent.  — (NSC_Legbeti_2021. The man declared free drinks for the guys afterr his wife had a baby boy.)


Antonyms

Translations

  • English: Normal voltage