fullcurrent

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English full and current

Pronunciation

  • fúkɔ̄rɛ̀nt

Play Play

Noun

  • Light wey Nepa dey give people wey dey as e suppose dey.
  • Na fullcurrent dem bring so.  — (Egbokhare_2020. They restored normal voltage,)
  • Na fullcurrent NEPA people bring at last.  — (NSC_Legbeti_2021. NEPA brought normal voltage at last.)

Antonyms

Translations

  • English: Normal voltage