fullcurrent

Revision as of 19:18, 18 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English full and current

Pronunciation

  • fúkɔ̄rɛ̀nt

Play Play

Noun

  • Electric light wey dey give people wey dey as e suppose dey.
  • Na fullcurrent dem bring so.  — (Egbokhare_2020, They restored the normal voltage.)
  • Na fullcurrent NEPA people bring at last.  — (NSC_2021, NEPA brought normal voltage at last.)

Antonyms

Translations

  • English: Normal voltage