fullcurrent

Revision as of 13:55, 31 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English full and current

Pronunciation

  • fúkɔ̄rɛ̀nt

Play Play

Noun

  • Electric light wey dey give people wey dey as e suppose dey.
  • Na fullcurrent dem bring so.  — (They restored the normal voltage.)
  • Na fullcurrent NEPA people bring at last.  — (NEPA brought normal voltage at last.)

Antonyms

Translations

  • English: Normal voltage