Difference between revisions of "fura"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na wetin dem take millet make into balls.  
+
* Wetin dey de use millet dey make.
 +
:* {{ux|dv| If de want make '''fura''' de dey first dey wash di millet, remove di back troway am, con dry di millet wey de don comot di back, add ginger garlic and pepper con grind am. After de grind am finish e go be like powder. De go con pound am put small small water con use am make any shape wey de like. De go con cook am small for hot water, de go con bring am down from fire, leave am make e cold den de go pound am till e soft con use am do any shape wey dey want. Na so de dey make ''fura''. |(NSC_2021, To make fura, the millet is first washed, the peels are removed and discarded, and the millet is allowed to dry. Then, clove, ginger and chili pepper is added to the dried millet before grinding. Afterwards, the powdery mixture is pounded and sprinkled with a little water till it forms a dough. It is moulded to a desirable shape. The result is cooked for sometime in boiling water. It is allowed to cool and then pounded till it becomes soft, and then moulded into any desirable shape.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Fura''' dey hungry me.|Egbokhare_2020. I long to have a taste of eat.}}
 
:* {{ux|dv|'''Fura''' dey hungry me.|Egbokhare_2020. I long to have a taste of eat.}}
:* {{ux|dv|Help me cal dat '''Fura''' woman da Allah.|NSC_Legbeti_2021. Kindly beckon on the lady selling Fura please.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat drink wey be like soya milk wey de dey call '''fura''' no be fura o, na nunu wey dey add fura join, na im make de dey call am [[fura da nunu]] |(NSC_Legbeti_2021, That drink that looks like soya milk that people call fura is actually nunu, with some fura. That's why some people call it ''fura da nunu'')}}
:* {{ux|dv|I no dey enjoy '''Fura''' if nunu no plenty.|NSC_Legbeti_2021. I do not enjoy Fura if the milk is insufficient.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[fura de nunu]]
+
* [[fura da nunu]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 22: Line 22:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''A millet dough balls (eaten especially in Nigeria)''
+
* English: ''Fura''

Revision as of 12:15, 26 May 2021

Naija

Etymology

From: Hausa fura.

Pronunciation

  • fúrá


Noun

  • Wetin dey de use millet dey make.
  • If de want make fura de dey first dey wash di millet, remove di back troway am, con dry di millet wey de don comot di back, add ginger garlic and pepper con grind am. After de grind am finish e go be like powder. De go con pound am put small small water con use am make any shape wey de like. De go con cook am small for hot water, de go con bring am down from fire, leave am make e cold den de go pound am till e soft con use am do any shape wey dey want. Na so de dey make fura.  — (NSC_2021, To make fura, the millet is first washed, the peels are removed and discarded, and the millet is allowed to dry. Then, clove, ginger and chili pepper is added to the dried millet before grinding. Afterwards, the powdery mixture is pounded and sprinkled with a little water till it forms a dough. It is moulded to a desirable shape. The result is cooked for sometime in boiling water. It is allowed to cool and then pounded till it becomes soft, and then moulded into any desirable shape.)
  • Fura dey hungry me.  — Egbokhare_2020. I long to have a taste of eat.
  • Dat drink wey be like soya milk wey de dey call fura no be fura o, na nunu wey dey add fura join, na im make de dey call am fura da nunu  — (NSC_Legbeti_2021, That drink that looks like soya milk that people call fura is actually nunu, with some fura. That's why some people call it fura da nunu)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Fura