Difference between revisions of "fura"

Line 14: Line 14:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin dey de use millet dey make.
 
* Wetin dey de use millet dey make.
 +
:* {{ux|dv|'''Fura''' dey hungry me.|(Egbokhare_2020. I long to have a taste of fura).}}
 +
:* {{ux|dv| Dat drink wey be like soya milk wey de dey call fura no be fura o, na [[nunu]] wey dey add '''fura''' join, na im make de dey call am [[fura da nunu]] |(NSC_Legbeti_2021, That drink that looks like soya milk popularly called 'fura' is actually ''nunu'', with some fura. That's why the real name of the drink is ''fura da nunu'')}}
 
:* {{ux|dv| If de want make '''fura''' de dey first dey wash di millet, remove di back troway am, con dry di millet wey de don comot di back, add ginger garlic and pepper con grind am. After de grind am finish e go be like powder. De go con pound am put small small water con use am make any shape wey de like. De go con cook am small for hot water, de go con bring am down from fire, leave am make e cold den de go pound am till e soft con use am do any shape wey dey want. Na so de dey make ''fura''. |(NSC_2021, To make fura, the millet is first washed, the peels are removed and discarded, and the millet is allowed to dry. Then, clove, ginger and chili pepper is added to the dried millet before grinding. Afterwards, the powdery mixture is pounded and sprinkled with a little water till it forms a dough. It is moulded to a desirable shape. The result is cooked for sometime in boiling water. It is allowed to cool and then pounded till it becomes soft, and then moulded into any desirable shape.)}}
 
:* {{ux|dv| Dat drink wey be like soya milk wey de dey call '''fura''' no be '''fura''' o, na [[nunu]] wey dey add '''fura''' join, na im make de dey call am [[fura da nunu]] |(NSC_Legbeti_2021, That drink that looks like soya milk that people call ''fura'' is actually ''nunu'', with some ''fura''. That's why some people call it ''fura da nunu'')}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 17:31, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: Hausa fura.

Usage

De dey make am from millet Pennisetum glaucum.

Pronunciation

  • fúrá

Noun

  • Wetin dey de use millet dey make.
  • Fura dey hungry me.  — (Egbokhare_2020. I long to have a taste of fura).
  • Dat drink wey be like soya milk wey de dey call fura no be fura o, na nunu wey dey add fura join, na im make de dey call am fura da nunu  — (NSC_Legbeti_2021, That drink that looks like soya milk popularly called 'fura' is actually nunu, with some fura. That's why the real name of the drink is fura da nunu)
  • If de want make fura de dey first dey wash di millet, remove di back troway am, con dry di millet wey de don comot di back, add ginger garlic and pepper con grind am. After de grind am finish e go be like powder. De go con pound am put small small water con use am make any shape wey de like. De go con cook am small for hot water, de go con bring am down from fire, leave am make e cold den de go pound am till e soft con use am do any shape wey dey want. Na so de dey make fura.  — (NSC_2021, To make fura, the millet is first washed, the peels are removed and discarded, and the millet is allowed to dry. Then, clove, ginger and chili pepper is added to the dried millet before grinding. Afterwards, the powdery mixture is pounded and sprinkled with a little water till it forms a dough. It is moulded to a desirable shape. The result is cooked for sometime in boiling water. It is allowed to cool and then pounded till it becomes soft, and then moulded into any desirable shape.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Fura