fura

Naija

Etymology

From: Hausa fura.

Pronunciation

  • fúrá


Noun

  • Na wetin dem take millet make into balls.
  • Fura dey hungry me.  — Egbokhare_2020. I long to have a taste of eat.
  • Help me cal dat Fura woman da Allah.  — NSC_Legbeti_2021. Kindly beckon on the lady selling Fura please.)
  • I no dey enjoy Fura if nunu no plenty.  — NSC_Legbeti_2021. I do not enjoy Fura if the milk is insufficient.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: A millet dough balls (eaten especially in Nigeria)