Difference between revisions of "gala"

Line 17: Line 17:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
gala: a type of sausage roll -- Definition in Naija?
+
Na one kind long buns de dey make with flour wey de roll wit meat for inside di center.
 
+
:*{{ux|dv|I buy bigi '''gala''' for road, con chop am inside bus.|Egbokhare_2021, I bought bigi gala from roadside vendors and ate it while on the bus ride.}}
:*{{ux|dv|I buy bigi '''gala''' for road, con chop am inside bus.|Egbokhareno translation}}
+
:*{{ux|dv|I don tell you sey meh you no dey carry babe for head as if sey you dey, as if sey you dey hawk '''gala'''. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__18, I have advised you against being very flirtatious as a gala vendor does.)}}
:*{{ux|dv|I don tell you sey meh you no dey carry babe for head as if sey you dey, as if sey you dey hawk '''gala'''. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__18, I have told you not to be too serious with girls as if you hawk gala.)}}
+
:*{{ux|dv|For 2011, dem bin do '''gala''' dinner for Lowry Hotel for Manchester SSF and di Royal Manchester Children's Hospital. |(bbc__49653, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: a type of sausage roll
+
* English: ''a type of sausage roll''

Revision as of 09:23, 28 January 2021

Naija

Etymology

From: UAC brand name gala

Pronunciation

  • gálà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 13567


Noun

Na one kind long buns de dey make with flour wey de roll wit meat for inside di center.

  • I buy bigi gala for road, con chop am inside bus.  — Egbokhare_2021, I bought bigi gala from roadside vendors and ate it while on the bus ride.
  • I don tell you sey meh you no dey carry babe for head as if sey you dey, as if sey you dey hawk gala.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__18, I have advised you against being very flirtatious as a gala vendor does.)


Translations

  • English: a type of sausage roll