gala

Revision as of 19:47, 27 January 2021 by 154.66.41.241 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: UAC brand name gala

Pronunciation

  • gálà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 13567


Noun

gala: a type of sausage roll -- Definition in Naija?

  • I buy bigi gala for road, con chop am inside bus.  — Egbokhareno translation
  • I don tell you sey meh you no dey carry babe for head as if sey you dey, as if sey you dey hawk gala.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__18, I have told you not to be too serious with girls as if you hawk gala.)
  • For 2011, dem bin do gala dinner for Lowry Hotel for Manchester SSF and di Royal Manchester Children's Hospital.  — (bbc__49653, __no translation__)


Translations

  • English: a type of sausage roll