gala

Revision as of 09:23, 28 January 2021 by 154.66.38.227 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: UAC brand name gala

Pronunciation

  • gálà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 13567


Noun

Na one kind long buns de dey make with flour wey de roll wit meat for inside di center.

  • I buy bigi gala for road, con chop am inside bus.  — Egbokhare_2021, I bought bigi gala from roadside vendors and ate it while on the bus ride.
  • I don tell you sey meh you no dey carry babe for head as if sey you dey, as if sey you dey hawk gala.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__18, I have advised you against being very flirtatious as a gala vendor does.)


Translations

  • English: a type of sausage roll