gala

Naija

Etymology

From: UAC brand name gala

Pronunciation

  • gálà

Play Play

Noun

  • Na one kind long buns de dey make with flour wey de roll wit meat for inside di centre.
  • I buy bigi gala for road, con chop am inside bus.  — (Egbokhare_2021, I bought bigi gala from roadside vendors and ate it while on the bus ride.)
  • I don tell you sey meh you no dey carry babe for head as if sey you dey, as if sey you dey hawk gala.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__18, I have advised you against being very flirtatious as a gala vendor does.)


Translations

  • English: a brand sausage roll