gara

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gárá

Play


Noun

  • Make person dey make yanga about
  • Na gara e dey do so o.  — Egbokhare_2020. He is only being arrogant)
  • E just dey gara cos e hit jackpot.  — Egbokhare_2020. His arrogance is caused by the jackpot he won at the lottery.)
  • Make person dey form like sey im get power upanddown
  • You sabi dey do gara sha.  — Egbokhare_2020. You are good at prancing about.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: Arrogant or proud