garawa

Revision as of 14:12, 28 January 2021 by 154.66.42.162 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gáráwá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 18
  • Frequency rank in raw corpus: 5850

Noun

Na big container wey dey use keep water or any kind ting wey be like water.

  • Musa get garawa.  — (Egbokhare_2021, Musa has a gallon.)
  • E say, dis one show say, wi contri-naija dey loss about 800,000 garawa of oil every day.  — (ja102__5461, He/She said it was indication that )
  • Senator Jibrin, con point out say, di daily production of oil still tanda for 2.18 million garawa per day and di oil benchmark still dey for $57 per garawa.  — (ja102__4426, Senator Jibrin noted that daily oil production stood at 2.18 million barrel per day with the target at $57 per barrel.)

Translations

  • English: a four gallon tin container