Difference between revisions of "garri"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
* cassava wey de don do wey dem fit use make eba or soak am like dat | * cassava wey de don do wey dem fit use make eba or soak am like dat | ||
− | :*{{ux|dv|I like dey soak '''garri'''.| | + | :*{{ux|dv|I like dey soak '''garri'''.|(Egbokhare_2021, I love eating garri.)}} |
:*{{ux|dv|I drink '''garri''' like sey tomorrow no dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__45, I drink garri as if there was no tomorrow.)}} | :*{{ux|dv|I drink '''garri''' like sey tomorrow no dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__45, I drink garri as if there was no tomorrow.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|You serve soup different, put '''garri''' different. |(NST_cleaned__22096, | + | :*{{ux|dv|You serve soup different, put '''garri''' different. |(NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the [[eba]].)}} |
Revision as of 17:01, 28 January 2021
Naija
Alternative forms
- gari
Etymology
From: Hausa garri meaning Anything in powder form.
Pronunciation
- gàrí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 12
- Frequency rank in NSC treebank: 652
- Frequency in raw corpus: 111
- Frequency rank in raw corpus: 1947
Noun
- cassava wey de don do wey dem fit use make eba or soak am like dat
- I like dey soak garri. — (Egbokhare_2021, I love eating garri.)
- I drink garri like sey tomorrow no dey. — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I drink garri as if there was no tomorrow.)
- You serve soup different, put garri different. — (NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the eba.)
Synonyms
Translations
- English: processed cassava